Download and Listen Below
STREAM SONG
https://music.apple.com/ng/album/this-country-single/1744095148
https://www.boomplay.com/songs/165770944?srModel=COPYLINK&srList=WEB
https://open.spotify.com/track/4geFMav6zNgfjlippnTCry?si=fec34d60a3c54d24
https://audiomack.com/ikgunny/song/this-country
https://youtu.be/J-BYL8_gYmc?si=QjEYIa9tOfhm8OZI
FREE DOWNLOAD HERE
https://drive.google.com/file/d/1nU2MRqxt1Kej3UNUw8uqWR7VMnWUScRW/view?usp=drive_link
This Country Lyrics
Gunny !
Tell me wetin man do man
This country no dey Country
Tell me wetin man do man
This country no dey Country
Poor man say na the biggie man
Biggie man na the goverment
Poor man say na the biggie man
Biggie man na the goverment
I say na who be the government?
Eh shye na we be the government oh
I say na who be the government?
Eh shye na we be the government oh
I say na who be the government?
Eh shye na we be the government oh
I say no be today
Before the days of Babangida
I say no be today
Before the days of Baba Fela
Before the days of Muritala oh
Boys don dey carry kala oh
Dem don dey pursue barawo
when you live in a jungle you cannot feel at home
Factory reset, this country need factory reset
Look me well omo eye dey red oh
Look me well omo eye dey red oh
Wahala dey
As u see am so omo waya dey
We no suppose para on a normal day
We no suppose hungry but na every day
For the same country way money dey
We for just dey live like a holiday
When you complain dem go explain oh
When you complain dem go explain oh
When you go left them go go right oh
When you go right them go go Left oh
When you say yes them go say no oh
When you say no them go say Yes oh
Na wentin man do man
this country no dey country
I say na wentin man do man
this country no dey country well
Poor man say na the biggie man
Biggie man na the goverment
Poor man say na the biggie man
Biggie man na the goverment
I say na who be the government?
Eh shye na we be the government oh
I say na who be the government?
Eh shye na we be the government oh
I say na who be the government?
Eh shye na we be the government oh
Onye gaje oru - Man going to farm
Ya ruo na uzor oru - on the way to the farm
warey nsi nuche uzor oru - He excreted on the way
ya chere si o mendega nmadu - thinking he was doing other
Omasi o mendega onwe ya - Didn't know he was doing him self
or lowala oru ya gafe kwa nsi - He was coming back
Ya si hmm hmm onye nuru nsi ah - he perceived the bad smell
oma si na owu nshi ya oh - He forgot it was his excret
Ya chere si , na ya mendega mmadu - He thought he was doing others.
omasi o mendega onwe ya - He didn't know it was him self
ihenile omega o onwe ya ka omega - every thing he was doing was him self
because osi kwa otu ozor na gafe - Because he passes through same road.

Comments
Post a Comment